DJ Jimmy Jatt feeling the beat

starboy
nothing
nor be today
you hear me
it's delB on the beat
cool dj Jimmy Jatt
alongside starboy
wizzy wizo c'mon
where you dey when I dey
when i dey hustle for money
hustle for money
when i dey hustle everyday
i dey hustle i dey stay with mummy
i put my life on the line
my brother it wasn't funny
so now the music don dey pay
i'm everywhere so now is bringing the money
say now they feeling the beat Oh O eh
i say them feeling the hit Oh O eh
say dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
say now they feeling the beat Oh O eh
they start to talking my gist O eh
well dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
say dem dey feel am for Gwagwalada
Make my mind blow Oh Oh
dem dey feel am around town
e dey touch my soul Oh Oh
i pray for more money Oh Oh Oh
eleda mi Oh Oh Oh
ma pada leyin mi Oh
leyin mi Oh Oh
so i pray O eh
at all at all e bad pass
abeg move Oh
abeg call me that baby
abeg shout na Jimmy Jatt Oh
since him dey scratch Oh
we don dey feel am no shaking
all of the people feel the bounce Oh
abeg move Oh
abeg shout na Jimmy Jatt Oh
the girl say she get yanch oh
i get house Oh
so i dey feel am no shaking
say now they feeling the beat Oh O eh
i say them feeling the hit Oh O eh
say dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
say now they feeling the beat Oh O eh
they start to talking my gist O eh
well dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
say dem dey feel am for Gwagwalada
Make my mind blow Oh Oh
dem dey feel am around town
e dey touch my soul Oh Oh
i pray for more money Oh Oh Oh
eleda mi Oh Oh Oh
ma pada leyin mi Oh
leyin mi Oh Oh
so i pray O eh
This one na better Gobe Gbedu
Wizkid Jimmy Jatt
say now they feeling the beat Oh O eh
i say them feeling the hit Oh O eh
say dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
say now they feeling the beat Oh O eh
they start to talking my gist O eh
well dem dey feel am for the east Oh
dem dey dance Oh
dem dey dance O eh
Heeey one
now unq don know Abi
Wizzy Wizo
Del Bizo
Cool Dj Jimmy Jizo