DJ Spinall feat. Ycee on a low

all the moves you dey make we dey keep am om a low
am in the club with the girl dont
dance dont drink cuz you know we on a low...
omo mehn we dey keep am on a low... yayii...
koleyemen, everyday na holiday men,
babatishe men,
balling hard till the AM eeh...
one time dem dey feel me
and i gat girls in da back yea they see me
see your girl wan gimmi
and she dont wear bra when she see me
omo mehn...
you dey ball from time
make your girl wan back us up no lie
she aar come with the wickedest whine
spinnall turn it up one time, them say
man dem feom menday,
omo mehn mofedamilo
listem mummy wale,
gbogbo won mofe jaiye
we dey chop life like tiny
bad man repping tiny
you know where we all dey
so we say...
am in the club with the girl dont
dance dont drink cuz you know we on a low...
omo mehn we dey keep am on a low... yayii...
koleyemen, everyday na holiday men,
babatishe men,
balling hard till the AM eeh.