DNyra feat. Ycee teramo

yea! Dnyra
yeah, yeah
men, it's your world
tinny!, achilla
head---line
every day for the hustle, one day for the hustler
abi no be so
ehn nobody badder than
omo olope cache o gbawo o
yea!, you already know how the thing go o
as i dey ball, i dey hustle, i dey pray make them sanwo o
cos, i never ready to go back to the ghetto oo
mummy want a house
daddy want a
girls dey find money
they never ready for romance o
me self i want to ball
i wanna cruz for porche o
live life no rush o
say, make i dey pop champagne oo
say, omo i go teramo o
teramo o, say i go teramo o
teramo o. say omo ayewo
you go teramo o, teramo o
say, omo olope teramo o, teramo o
dem sef, you go dey teramo o
back then, won fewamo
now i get money. now you see me Killin show
everybody wanna see
dey wanna feel among
am like no no
ejo ewa bami' follow o
don't be callin on my phone
me nd my cheese all day
we are about to solo o
its take a long time coming and you don't know
now we pop more pops on the Tuesday, omo everyday is a good day, av been on the beat, steady coming on a new wave