DreyTunz feat. Yung6ix for you

Eh eh drey tunz
She tell me say
She go always stand by me
She go give me all the loving
Give me everything i need
You lie baby
Baby why you do me so
Call your phone you no dey gree pick my call
You dey flirt around the guys cruising u all
around town you like baby baby why you do me so
Do your own make i do my own
Can't you see girl i'm in my zone
If? Fall on you you know the money dey girl it's up to you
Girl you fine girl you beautiful you got a bad man
wanting you na you dey give me danger vote i love u i love u ehh
For you for you am singing this song for you baby we go do the dirty
dance for you we go paint the town red o oo yhhh for you for you i
sing this song for you baby girl we go do the
dirty dance for you you you you you you ehhhh ahnn
Ah don dey on my knees and i confess any wey i do na you dey
come first your my h.o.n.e.y see your love just dey make me go high
Farabale baby durono decale see Mamimi jhor your body go bang bang
your naughty your so hot make you put your body on me abeg no dey do
me like this tell me why you do me
like this i'm chilling so fly all day
For you for you i'm singing this song for you baby we go
do the dirty dance for you we go paint the town red o oo yhhh
For you for you i sing this song for you baby girl
we go do the dirty dance for you you you you you ehhh
For you girl i change my addressing
You know i feel some kinda way when we texting
I know i made mistakes and i swear i learnt my
lessons but everyday i see the way my life get as a blessing
Back to back texting promise i make this texting if you need space
girl i keep you like it's?
Non stop vibe keep it moving like progression
love don't cost a thing but you gat to pay attention
My obsession my obsession
Wireless i feel you the connection
Other girls no service no
connections got me soft got me hot resurrection
Zero impression zero intentions
You the one from the bush show me affection and direction and
possession of my heart cause you
just took it back like your possession
Do your own make i do my own can't you see girl i'm in my
zone if? Fall on you u knw the money dey girl it's up to you
Girl you fine girl you beautiful you got a bad man
wanting you na you dey gimme danger vote i love you i love you
For you for you i'm singing this song for you baby we go do
the dirty dance for you we go paint the town red o ooo yhhh
For you for you i sing this song for you baby girl we
go do the dirty dance for you you you you you you yhhh
Dreytunz for the girls oh
For you me i sing the song
For you me i sing the song
Dreytunz for the girls dem sugar
blackmammy for you me i sing this song for yhhh
You you you you you you you you