Oyinbo dem no tell Army sef, if na for England i me no fit take over. I come think about this Democracy! DEMO-CRAZY!
CRAZY-DEMO! Demonstration of Craze. If no be Craze why for Africa? As time dey go, things just dey bad. Dey bad more and more, Poor man dey cry, Rich man dey mess. (Teacher don't teach me Nonsense)
Them get one Style wey them dey use, them go pick one African man of low Mentality. Them go give am million Naira bread to become of high position, him go bribe some thousand naira bread to become one useless chief.
Like Rat they do them go do from Corner-Corner! passee-passee! under-under!...
Then gradually, gradually, gradually, gradually them go be friend to Journalist, friend to commissioner, friend to permanent secectary, friend to Minister, friend to Head of State.
Then start-start them Corruption, start-start them Inflation, Start-Start them Oppression, start-start them confusion,
start-start them oppression, start-start to steal Money like Obasanjo and Abiola.
(Chorus) International Thief Thief! I.T.T International Rogue! International Thief! We go fight them WEll WELL!(I.T.T)
We go Obalende, we go Dodan Barracks, we reach dem Gate O. We put the Coffin down, Obasanjo dey there with him big Stomach, Yar'Adua dey there with him Neck like Ostrich.(Coffin for Head of State)
- :
- No Place for My Dream
- Day By Day
- Miscellaneous
- Africa Shrine
- The Best of Femi Kuti
- The Definitive Collection
- Fight to Win
- The Definitive Collection (Disc 1)
- Shoki Shoki
- The Very Best of Africa
- Virgin Recommends, Volume 16
- African Xpress
- The Soul of Africa
- Essential Afrobeat
- Lifestyle2 - Dance Grooves, Vol. 1 (International Version)
- Lifestyle2 - Dance Grooves, Vol. 1
- Cafe Mundo - An Electro World Experience
- Grand Theft Auto IV: IF99 - International Funk
- Lifestyle2 - Dance Grooves Vol 1 (Budget Version)
- Best Of