Florocka feat. Judirocka mo dupe

Skentelele o o o he he he
Skentelele o o o he he he
Olori aye I have come to show appreciation for all you've done
If not for your mercy, who I for be o
enemy for show me o
Na by your love, na your power,
na e make I never kpai tey
If no be you, I for don give up tey tey
Thank you my maker,
Mo dupe.
For all you've done
Ijo ope mi ma re o, father
mo dupe
Mo teri ba
mo dupe
F'eleda mi
mo dupe
Thank you for the things you've done
You make me go skentelele
Skentelele
Na na na na na na
Oh oh oh oh oh oh
E wi ki n gbo se o o
When enemy lock window, you open door
When enemy talk say hope no dey, you borrow am shame
When people set trap for me, na you commot me inside
Na you be my defender
When all my friends run away, you no run follow them
You no dey play me 419, no way
This level wey I dey so
You and me sabi say na you put me there
Mo dupe
Tell me why i no go
mo dupe
shout your name
mo dupe
abasi tell me why i no go
tell people wetin you do o
mo dupe
you do me well oo
mo dupe
you bless me suddenly
mo dupe
Tell me why i no go dancia
mo dupe
Nagode. Nagode
Seriki duniya,
Nagode
ubangiji maicheto
Nagode
Seriki runduna
Eh, amenam abasi - sosong abasi yeah
Aniete nteafo, chai -Sosong abasi
sese si ima nam
Which kain love be this o
I have a million reasons to say thank you
No be today, you don dey display
Eyin ma ni igileyin ogba mi o
Dansaki re onise iyanu
Many times I wonder why you love me so
Even as I dey swerve, you dey carry me dey go
You no dey waka commot for my side
no no no no
That's why I love you so
Mo dupe
Ese baba mimo, I am very grateful o
Mo dupe
I love you so, my agidigba God eh eh eh.
Mo dupe
Nagode - Almasihu, dominka na da karfi
Nagode
Yesu kware kware
Bo ekomdo abasi mi
Sosong abasi eh
Nkpeke nam so, ikpiki dighi ima fo
sosong abasi eh
I am so grateful
Ose o Jesu, nwo ma yin o o
Ose o Jesu, Olorun ayo mi
Ose o Jesu, nwo mayin o
Alade wura, t'ewo gba ope mi o
I'm gonna give my dance anyhow
Any which way, I go shout eh
I go shout wellu wella
Oya ba mi skentelele
Ijo ya