Glenn Mena suzanna

My baby Suzanna o
My love dey borrow body
E don tay wey we don kiss
This love na jagbagantis
Oh baby Suzanna o
I no fit hold body
E strong pass dogoyaro
But your love na Kilimanjaro
‘Cos e be like say
The things u do to me o
On ne me me carry something
I want to touch something
My friends dey say
You use juju for me o
Obirin gbe ina si ori
Orente wun mi lori o
The way you whine am
The way you put it down
The way you roll am
You too sabi control am
The say you touch down
The way you say hello
Oya dance to my disco
Baby rewind select am o
The way you whine am
The way you put it down
The way you roll am
You too sabi control am
The say you touch down
The way you say hello
Oya dance to my disco
My baby Suzanna o
My love dey borrow body
E don tay wey we don kiss
This love na jagbagantis
Oh baby Suzanna o
I no fit hold body
E strong pass dogoyaro
But your love na Kilimanjaro
Omega make you take am easy as you just dey put ma ame e
Putu ma âme o
I still no dey doubt o
Cos as you come my way
I know say na Ifesinachi
Ifesinachi
Echi di nme
Make you calm down o
Obama make you calm down o
Yeah!!
Forget the guys for igboro
I'll take away all your sorrows
My love no be ojoro
I'm here all night till the ‘morrow o
‘Cos e be like say
The things u do to me o
On ne me me carry something
I want to touch something
My friends dey say
You use juju for me o
Obirin gbe ina si ori
Orente wun mi lori o
The way you whine am
The way you put it down
The way you roll am
You too sabi control am
The say you touch down
The way you say hello
Oya dance to my disco
Baby rewind select am o
The way you whine am
The way you put it down
The way you roll am
You too sabi control am
The say you touch down
The way you say hello
Oya dance to my disco
Ebelebe
Baby fine o
Baby set o
For the matter
Oya still on the matter
Oh oh yeah
Oide!!
Baby fine o
Baby set o
Say I love you
It's Glenn baby
Oh oh… Oh no no