Kagedimes feat. Wills she said bumper

Heyy heyy heyy
Ahh ahh
Me Baby whine up your bumper
If they put asunder
Fire burn them ehh
Me baby kak up your bumper
If they put asunder
Fire burn them ehh
Baby whack ur bumper to the left side
Let me see you do it like at tech drive
I was on my own watchin dem like
Why she call me boy imma man like
See I'm always talkin bout my Life Yo!
they think I'm doing drugs i no be Pablo
She be on my head like an Afro
Bringin out a whip like Commando
She said she's sorry
she no know me
who i was before
But im knockin at your door
Baby girl ShÃu00adlékùn
Baby girl ShÃu00adlékùn
ShÃu00adlékùn Ayò mÃu00ad
Shawty looking like a million,
Aint nobody touching, but i sabi dey feeling her,
Adekunle on her line but she aint picking up?
She know say she hot roy woods gwan big it up,
She to fly shawty glide yeah she flawless,
She to sweet give her sugar in the morning,
Her voice nice
but shawty no dey talk o,
But once i slide it in like a dm she go dey pariwo
Looking like God said na you go fine pass,
If you were drugs i no say you go be high class,
U never outta time cos body like an hour glass,
So make i see am from the back like a trailer we dey just pass,
Ohh my tell me wetin be this?
Tell those guys to pack well if they waiting 4 dis,
Snakes in the grass i dey hear dem dey hiss
But my baby dey know the koko wen she listen to this
Gyal way to fine like wassup
No filter look like she got one
No filter looking like she got one
Had to leave a young boy play catch up
Balla Everytime
O de ku ayo mi