Chinedu dey work since morning for Alaba
Get wife, 2 pikin, one still dey for oven
E still get dream, so much to do...
Bolanle, na since 4 she commot
To go mile 12 to buy things to sell oh
Under the rain, under the sun...
Abubakar na Bureau de Change
E dey buy gold and e dey sell gold
Anything to sell, just to survive...
Mumu get trailer for road oh
E no get e break oh
Na so, dem manage am
Dem match am, put am for road oh
As e reach road, e spoil.
Trailer fail break.
E come dey roll
E come dey roll
E come dey roll
Gbosa!!!
How long e go take,
How long e go be,
Before we go learn
How to change?
How long e go take,
How long e go be,
Before we go learn
How to change?
Nigeria na wa oh
Africa na wa oh
How long e go take?
How long e go take?
How long e go take,
How long e go be,
Before we go learn
How to change?
- :
- New York London Paris Munich
- Miscellaneous
- London
- The History
- De Pré Historie 70
- Bob Downe - Huge Hits
- Pop Muzik
- Greatest Ever 80s Pop Anthems
- Pop Muzik - The Remix Album
- Greatest Ever Eighties
- Cowboy Bebop: Future Blues
- un-touch-able
- IInd WINDs
- Pop Muzik: The Very Best of M
- The 80s Part 2
- Music Club: Rock & Pop Sampler
- Explore
- Pop Muzik 30th Anniversary Remixes (bonus Edition)
- Pop Muzik (30th Anniversary Remixes) [Bonus Track Version]
- Pop Muzik (30th Anniversary Remixes)