If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask meâ¦The matter for groundâ¦
Eh! Na who I go ask?
The reason for the reason for the reason
why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e
pass me
I've got to tell the story and I've got to tell
it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
begins
(Repeat )
The woman travel leave her daughter with
the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter
ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period
I ask her who touched her she say her
daddy only
I don't know what to say I don; t know what
to tell her mother
E be like say she get belle
(Repeat )
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e deyâ¦.as e dey
(Repeat )
- :
- Lasso of Truth (Duluxe Edition)
- Wonder Woman
- Serious Love nwantinti
- AfroBeat Vol.3 (Live)
- AfroBeats Vol.3 (Live)
- Lovely Afro Tunes
- Top Afro Hits
- Dance
- Mix of Love
- Yoruba Hits 2013-2014
- Bottom Belle
- Lasso of Truth
- Lasso of Truth (Deluxe Edition)
- Just Dance 2
- Lasso of The truth
- You Must love me
- Timeless