Orezi cooking pot

Yea yea yea
Good to go
Mr Raggamofin woo ooh!
Alcohol is sweet, but if you drink am too much na problem
Aah ya-ya-yaah
No go dey do like Kunle, anytime wey he drink, he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family eeyah!
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication
Na real matter ooh
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
She say Orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go mayan?
She say show me the money and we no go wanyan
Yawa dey ooh, Yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot? I no know ooh, we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot? I no know ooh
Who carry meat on the cooking pot? ye eeh eh I no know ooh, we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot? I no know ooh
Walk walk baby, walk walk, walk, walk
Walk walk baby eeh, walk walk, walk, walk
Any where It happens, she's there
You get money, she wants her share
247 she's at the hotel, Ejiro eye girl open ooh, she's not afraid
If fornication is too much, you'll carry Gonor
You don't use condoms, you'll gety Gonor
Don't forget HIV is for illness
So take it easy when you shout Yolo
It's not like I'm going to be alone
It's not like I'm alone jaiye ori mi ooh, give me l'Hennessy
I'm not sure what to do with my life
Who carries meat on the cooking pot? HE no know ooh, we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot? I no know ooh
I no know ooh, we no know ooh
I no know ooh
She no one do, I beg leave am, I beg leave am, I beg leave am
No dey force am, no dey force am
I beg use condom, use condom, use condom
Use condom
You be thief ooh you be thief
You be thief ooh you be thief