Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay ay ay
I don taste money ay ay
My guy I'm alergic to poverty (you say wetin)
So I'm using my sense to dey gather the properties ay, (okay nau)
No time o
Like the statue of liberty
Nobody knows tomorrow
So I'll be holding my destiny ay
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
The struggle dey double my hustle o (eyy)
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
Dey double my hustle eyee
Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay ay ay
I don taste money ay ay
Na my testimony, testimony, my testimony
I don chop I don taste money ayy!
I don taste money ayyy!
Na my testimony, testimony, my testimony
I don chop I don taste money ayyy!
I don taste money ayyy!
Je m'appelle chop money eh eh
It's good to be saving for rainy days (na so)
Cause e no easy ey
Life is a delicate o ooo
So make una see me as evidence
Baba God na my confidence
His blessings are endless o (eyy)
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
The struggle dey double my hustle o (eyy)
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
Dey double my hustle eyee
Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay ay ay
I don taste money ay ay
Na my testimony, testimony, my testimony
I don chop I don taste money ayy!
I don taste money ayyy!
Na my testimony, testimony, my testimony
I don chop I don taste money ayyy!
I don taste money ayyy!
Testing Testing 123, okay
Je m'appelle chop money eh ehh
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
The struggle dey double my hustle o (eyy)
As e be say na jungle o (oo)
Some people dey bubble o (eyy)
I continue the struggle o (oo)
Dey double my hustle eyee
- :
- Get Squared
- Game Over
- Last Nite
- Miscellaneous
- Bank Alert
- Naija Top Dawgs
- Ballers
- Double Trouble (Bonus Track Version)
- Nigeria Gold (YouTube)
- Invasion
- The Invasion
- Bring It On
- DJ Collins Africa Essential Anthems, Vol 2.
- Nigeria Artists Compilations Vol. 1
- OMG (Free Me)
- Make You Mine
- Essential Afrobeats, Vol. 2
- New Dance
- Seasons
- Afrotop 20