Patoranking feat. Mbryo halleluyah

Eh,
eh eh ah ah ah han
Popito on the beat
Mbryo,
take dem higher
ooooooo na na na o,
the special one o/you cant diss us
because we coming in the name of Jesus
I hail Jehovah, my Father
The one wey fit use basket to fetch water
Even through the stormy days there's no yawa
cos Baba dey hide me under umbrella
He never
Leaves me alone
when a bad man wan break my bone
He never
leaves me alone/yea eh
rara o eh
Olofofo dem dey talk plenty
cos they know that i'm marvelous like Benjy
Dem dey pray say make my white dirty eh ah
wan o le to
Me i no dey fear o/
i'm a blessed general no be luck/
Me i no dey fear o ah/
this is the work of Oluwa
As i'm trying to make this money/ye
awon ota fe pa mi/
They want to cut my glory/
but Baba dey there for me/
As i'm trying to make this money o/
awon ota fe pa mi
They want to cut my glory
but Baba dey there for me
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
Halle halle halle halle Baba dey there for me/for me
Stand pon the top man without no stress/Baba dey there for me
You cant touch a boy wey Jah don bless/
Haters, what have i done?
what have i done?
To all the haters, what have i done?
What have i done?
What is the reason why you hating now/
A we all the girl dem wan dating now/
so fa dem are just player hating now/
Me i put dem pon the list of awaiting now/
Dem pray to see we in a RIP/
but man are chilling in a VIP/
Strictly pon the club its a MVP/
me a no no I dont wanna stop quickly/
pon top, we cant flop, we cant go down the slope/
we are tell them say, everything is straighter than a road/
money so long like the neck of antelope/
Jah Jah is my hope, sorry boy if you cant cope/
As i'm trying to make this money/e
awon ota fe pa mi/
They want to cut my glory/
but Baba dey there for me/
As i'm trying to make this money o/
awon ota fe pa mi
They want to cut my glory
but Baba dey there for me
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
so i say Halle halle halle halle ha... Halleluyah
Halle halle halle halle Baba dey there for me/for me
Indomix/
whayasay?
Baba dey there for me! For me han!
A so me say
Oh me Lord o
Father God o
Dont let lose guard o/
dont wanna be sad o
Dont let lose guard o/
dont wanna be sad o
Me i no dey fear o
Patoranking and Mbryo
Omo we no dey fear o, let dem know say we move from zero to hero/
Play this tune and then put it under ya pillow
See Mbryo pon the floor now you know o, now you know
Patoranking,
e dey here so oh eh