Rey T. feat. Penny ball

eh eh lets go sha si one time(thier fada)
UC lets go Chale how far show me the way,
how you dey ball all day ball all day Chale
send me the format I want to dey ball all day,
ball all day no bat no ball when you make
good money you go carry dem all
see as we enter the mall we dey shop right
we dey all wey we like for the mall all day
we dey grind for the check