Shatta Wale likes

My guy
I just want you people something
All the things wey dey go on mi I dey see
Buh I just want you people say
Likes no dey fill account
Comments no dey buy house…
All i want be say make we make money hissed
How you dey feel when you diss me?
You know say I no wrong you…
How you dey feel
when you dey spread rumors say mi are be sell out…
How you go feel?
when I tell you say you
You be thief armed robber
How you go feel?
when I tell you say your mother be prostitute… (You know say all be lies 2×)
My guy make you think twice …
what you dey do me
somebody go take do you or your children oooo…
My life be nice
Yes I be the next on the rice
You dey make me strong every time
Africa go know and the world go Know say SHATTA WALE his only guy in the light …
(CHORUS)2×
I say likes no dey buy house
no dey buy house
I say comments no dey fill account
no dey fill account
Only me!
Everybody dey envy Only me
Everybody wan fight only me
Because of the truth Dem dey fight only me
But I know say one day
Dem go dey remember my name
Dem go dey talk say God dey
Dem go dey remember everything wey I say
But that time go be too late [too late] hmmmmm……
You know say I no wrong You and you diss me…
I reply dont be silly
You alone say you dey mean me
My padi what be your issue?
E be thief for that ooohh
My guy If you no go understand fly go Dubai!
Cos me I just dey live my life
If you envy me then you dey waste your time
I dey count money like a banker
What you dey ask me I no go answer
No be you wey go make me prosper
I say no be you wey go make me prosper
You dey waste your time
(CHORUS)2×
Taju: tell dem say likes no dey buy house
Taju: tell dem say comments no dey fill account
The thing
e be we will talk say For life is for life
some people feel say for life is for likes
So Larsh make you know say e be money wey wi dey need
We no want anything e be money
Make will fee take care our Families and things…. You understand