Timaya & Davido kekwanu

Oo oh let go
eh bababa
|| DAVIDO
eee shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
ooh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
eee shout-out ee eh
Kekwanu
Everybody now shout-out
Kekwanu
shout-out oo oh
Kekwanu
shout-out
Kekwanu
Everybody shout-out
Kekwanu
shout-out
let go
Kekwanu
1 || TIMAYA
Let go
Shout- out to my guys
And shout- out to niggas
All the people
The people wey mi live us
Shout- out to my friends
And my people on the follows
Anytime i come so the boys dema jeleous
Sometime i ago go [go-go] Den bi say mi ama koko [ko-ko]
I dey mad time kolo [kolo] So the people start dey follow
Longtime ago go
Dem say mi adey kolo
Now i dey made them start dey follow
De people dem believe mee ooh
Anytime i come say de people happy
Adey make everybody jolli
See all my lady and whine paapy
See de girls dem also happy
Let go
Right now Bind down
Sexy body come bend down
All my niggas bombam
All my friends lost wey i end now
|| DAVIDO
eee shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
ooh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
eee shout-out ee eh
Kekwanu
Everybody now shout-out
Kekwanu
shout-out oo oh
Kekwanu
shout-out
Kekwanu
Everybody shout-out
Kekwanu
shout-out
let go
Kekwanu
2 || DAVIDO
Baby girl make you shake down
Please dont kekwanu
Shizi kekwanu ah kwanu
Obio try to delete kwanu
Please dont fake amu
A fit to ooh yer yer yerr
Owua k)kanu
she comes again
My baby make we go oh
A pretty girl from salekoo
She say she hear my story already ooh
She wanna be in my video
3 || TIMAYA
If you come around den go hala
All de girls dema hala
)mo guys they are shout-out [gboza] Cos every top mi say reggae
Oya show me your baebe
Oya shake ur igaege
One time for the Dj
Rolli back if you feel me eh
|| DAVIDO
eee shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
ooh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
eee shout-out ee eh
Kekwanu shout-out
Kekwanu shout-out
Kekwanu shout-out
Kekwanu everybody shout-out
Kekwanu shout-out
Kekwanu
Kekwanu