Tuface IdiBia ihe neme

Eh Tua Tuale Tuale (Tuale)
I love you…I love you
Thank you…thank you
I love you woah
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
Med ase
Assantte sana
Ngatenga
siyabonga
I love you
Thank you
Me I love the stereo
To the people on stereo
Sotey people forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
E no be beans oh
Cos if you wan shele
I go change the things oh
Hey abi no be change you dey want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos this something's very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4, you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready?
Make you no miss this something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss this something eh Hey sakpolokpo ha Marica sirica, ericha haha Hey spiritual
Them never see anything
Them never know wetin want hit them
Them never know what wetin wan touch them
Wan do them, wan follow them
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos if you wan shele
I go change the things oh
ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen oh
And its something I cannot tell you oh
Cos this something's very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you're ready eh
Make you no miss this something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you're ready?
Make you no miss this something eh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh oh oh oh hehe oh oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos this something's very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you're ready eh?
Make you no this miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you're ready?
Make you no miss something eh