Uchemonye na you

eh eeehye
i still dey wonder
how u bring me from from under
inside the paint u put asunder
na u dey love me like no other
i still dey ponder how u come leave ur throne
turn my matter into ur own
now devil just dey see me dey bone
because u dey love me so
who can love me like u
na u ooooo(na u ooo)
na u ooooo
i say who can bless me like u
theres nobody else
na u oooo(na u oooh ooh oh)
na u oooo
oh oh oh
ur love dey blow my mind
i say u dey blow my mind
yeeeeyeee
the day wey dem see my face dem shock
dem no believe the grace on me u dey work, baba i see say na ur very hand dey do this
dem be say make i no go ahead
say better people dey instead
but see me now
na too much matter just from above ooo
and i say
who can love me like u
na u oooo(na u ooo)
na u oooo
eeeheeeeh
abeg u fit tell me
who dey bless me like you
nobody
na u oooo(na u ooo)
na u ooo
eeehheeh
who can bless me like you
no nobody nobody nobody nobody
na u oooo
eeeheeeh
who can who dey bless me like u do
na u oooo(na u ooooooo)
na u oooo
i say na u be baba jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
i say na u be baba Jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
na u be baba jehovah
baba jehovah
i say who can love me like u
theres nobody eeee
na u ooo
na u oooo dey bless me like these
na u ooo
oh oh oh
i gotta say who dey who dey bless me like u no one
na u ooo (no one)
na u ooo(na u ooo)
na u be baba jehovah
na u be baba jehovah
na be baba jehovah
ooooooo...
The end