Vtek feat. Capital F.E.M.I spotlight

Hey hey
It's the awesome man
Awesome man
Alhaji chukwu
Introducing one bad muther f-er
A super duper star muther f-er
The brother who rocking in any weather
The one who goes high every second
Heavenly stay far from the well ghen ghen
Dropping the fire bars wey I smell ghen ghen
Money dey shakara but I let her because say I know I don get her
for you info I dey upgrade
You see me at the top make you no complain oo
Paddy mi e pate wo fun Jesú
Am a king if you don't know ooo
for you info I dey upgrade
You see me at the top make you no complain oo
Paddy mi e pate wo fun Jesú
Am a king if you don't know ooo
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
Fresh body no be by mouth
A biggi biggi things up in my yarcht
Dem talk say I too dey show make una yarn
Na your problem Shey you know me?
For if you know me you go under
Understand say I come from the hardest
Now I would be doing it big with the baddest
Funny say am only getting started
for you info I dey upgrade
You see me at the top make you no complain oo
Paddy mi e pate wo fun Jesú
Am a king if you don't know ooo
for you info I dey upgrade
You see me at the top make you no complain oo
Paddy mi e pate wo fun Jesú
Am a king if you don't know ooo
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
Light camera action
This music thing is a passion
Love the way ladies reacting
Being capital fashion
F.E.M.I be your favourite guy for the rest
of my time this spotlight is bright (du ke ke)
Cuz everybody got story back in the days you didn't know me
Now am seeing all of that
Getting all of that
Spending all of that
Living all of that
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
This spotlight is spinning around me
E dey ginner my brain oo
E dey stringer my vain oo
You know, you no know me
You say you know, you don't know me
You know, you no know me
You say you know, you don't know me
Yeah capital F.E.M.I
You wanna know who I be?
It's V-Tek in the building (building)