Skiibi moon back

Selecione o idioma para traduzir esta letra

ododoo
na de way you
dey make me feel
ododoo
dem no see wetin
i dey see
ododoo
sabi olowa lo
ron e se mi
ododoo na na o na
you don make me
fall in love oo girl
to the moon and back
i go love you
to the moon nd back

ENVIAR CORREÇÕES