![](../../../../../../images/sin_imagen.jpg)
Select language to translate this lyric
Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Esu alele
God na elele
E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Esu alele
God na elele
Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Esu alele
God na elele
Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Esu alele
God na elele
- Album:
- Frank Edwards Compilations
- Frank Edwards Compilations, Pt. 2
- Birthday EP
- Spreading Everywhere
- Birthday
- Even If The Sky Is Falling
- Sweet Love
- Miracle God
- Georgia Country Blues
- God Over Everything
- Frankincense
- Frank Edwards Collections: Vol. 1
- Frank Edwards Collections: Vol. 3
- Compilation
- National Downhome Blues Festival, Vol. 1
- Single Release
- Unlimited
- Frank Edwards Collections, Vol. 2
- Unto the King
- Let the World Know